[Lyrics] Wande Coal X Sarz – Vex Wande-14
Nigerian heavyweight singer, Wande Coal collaborates with heavyweight music producer, #Sarz to serve up this hot banger titled “Vex“.

Due to the highly demand of the Lyrics, we fished out the Lyrics to the Song just to satisfy you guys.
In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside with the Lyrics.


Listen & Download “Wande Coal X Sarz – Vex” below:-





LYRICS
If you sabi do the tin wey dey make dem dey go kolo
Do am make dem vex

If dem like make dem vex (if dem like make dem vex)
Shake am make dem vex (if dem like make dem vex)
Cos they know wetin you get
Do am make dem vex (if dem like make dem vex)
If you sabi do the tin wey dey make dem dey go kolo
Do am make dem vex (if dem like make dem vex)
Shake am bere ko
Fi idi e jo, fi idi e jo jo
Shake am
Fi idi e jo, fi idi e jo

Aunty yewande
Won tun ti de
Won sako ju
Won gbe le elo lo ba de
Aunty yetunde
Won ni lati kekere
Ni e ti ma n sako
Ju gan elo lo ba de
My name my name my name ah
Everywhere dem dey call my name ah
Lagos to America
All of them dem dey kolomental
Reaction is chemical
Technical
Everything scientifical
Omo its mystical
Ah magical
Situation critical
Choking on chronical
I’m talking medical
Don’t take it personal
You know I’m the principal
Principalities principalities
They don’t want me to come to my riches
It is obvious dat in reality
Is dat me and you no get similarities
And the difference between WC
And all of dem me I get characteristics
And you can check all of my demographics
And you check am now based on logistics
And you can check all of my statistics
Never never don’t give a fuck about critics

If dem like make dem vex (if dem like make dem vex)
Shake am make dem vex (if dem like make dem vex)
Cos they know wetin you get
Do am make dem vex (if dem like make dem vex)
If you sabi do the tin wey dey make dem dey go kolo
Do am make dem vex (if dem like make dem vex)
Shake am bere ko
Fi idi e jo, fi idi e jo jo
Shake am
Fi idi e jo, fi idi e jo

Paki lo je amala lo je
Paki lo je amala lo je
Amala lo je to fi redi roboto
Omo ale ki lo tun duro wo
Ezekiah iwo lo ja apa eye ile
Nehemiah iwo lo gbe mi ni Henessy
Zachariah iwo lo ji omo olomo gbe
Tell me, tell me wanna tell me ko kan mi
Paki lo je amala lo je
Paki lo je amala lo je
Amala lo je to fi redi roboto
Omo ale ki lo tun duro wo
Nehemiah iwo lo ja apa eye ile
Zachariah iwo lo ji igo Hennessy
Ezekiah iwo lo ja apa eye ile
Tell me, tell me wanna tell me ko kan mi

The End!!!



Do you want to download all latest  Nigeria Music ? Click here >> Nigeria Music

To Download Your Favorite music Videos Click Here>> Music Video

Get all music Lyrics On 9Jaloud Music Lyrics
We the 9jaloud team want to hear from you all,  drop your comments below. (Registered Users Only