“What I use is scale of preference, I live my life based on what’s more important, so i follow it like that.
View this post on InstagramWit new cooking show for ground, ogbonge #Nollywood actress @mercyjohnsonokojie dey ready to bring correct gist come TV. Mercy Johnson [@mercyjohnsonokojie] follow tok how #motherhood dey do her for bodi, question she don tire to hia for interviews and weda social media dey confuse pipo wen e come to bodi mata. Tap link for we bio to see evri evri wey happen wit di actor on top #QTMPY. Producers: @maleeki_ x @sarahtiamiyu . . . . . . . #qtmpy #bbcpidgin #bbcnews #newepisode #merchjohnson #actor #nollywood #mercysmenu #Wednesday #Food #Slimming
|
|