Joeboy – Beginning | 9Jaloud Lyrics Joeboy12
3 days ago, Banku Music talented singer, #Joeboy came through with his long-awaited single titled, “Beginning”.

Due to the popular demand of the Lyrics, we bring to you the Lyrics to the amazing song.

In case you don’t have the song yet check it out below and sing alongside with the Lyrics.

Listen & Download “Joeboy – Beginning” below:-




Watch the Visualizer below:-




LYRICS
[Intro]
Shabalistica

[Verse 1]
Omo walai
If them point gun to my head say make I deny you
I go tell them sey lai lai
No be lie
I fit to spend all of my money on you [oh no]
Spend a couple couple milli on you [yeah yeah]
Give you loving till you say e don do [ye ye]


[Pre-Chorus]
Special type of feeling that I feel when I’m with you
O n du n Mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can’t let you go

[Chorus]
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love

[Verse 2]
This love no be ordinary thing
You suppose to be one night fling
But now I don dey catch feelings
I dey vex when i see you with another person
Oh no
I no dey concentrate no more
Make we felicitate jowo
Hold me tight and rub on my head baby o
Make I feel alright [ye ye]

[Pre-Chorus]
Special type of feeling that I feel when I’m with you
O n du n mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can’t let you go


[Chorus]
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love

Ohema o as I dey call you make you answer [fall in love o]
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you
I’m beginning to begin to fall in love

Ohema o as I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer

[Outro]
So whenever you hear this vibe
I just want you to vibe with it
‘Cause it’s a banger
Joeboy give them
Joeboy give them
Joe Joe Joeboy ‘pon deck

The End!!!




Do you want to download all latest  Nigeria Music ? Click here >> Nigeria Music



To Download Your Favorite music Videos Click Here>> Music Video



Get all music Lyrics On 9Jaloud Music Lyrics


We the 9jaloud team want to hear from you all,  drop your comments below. (Registered Users Only