Joeboy – Baby | 9Jaloud Music Lyrics Joe_110
Mr Eazi’s Banku Music sensational singer, #Joeboy kicks off the year with a new single titled “Baby“.


Listen & Download “Joeboy – Baby” below:-






LYRICS


[Verse 1]

What I fit do to get your love
Girl I don give you all I got but it’s not enough for you
Shey u fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you

[Hook/Chorus]

Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole

Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh

Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Baby shey you dey for me?
As I dey for you

Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole

Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh

[Verse 2]

What you wanna do girl
Where you wan go
‘Cos anywhere you go, girl
I go follow go
Cos I like the way you back it up
The way you go down low
And that’s the reason they be hating on you [Who are those]
Baby you the baddest
Step on the dance floor and show your madness
I will be your king
You will be my royal highness
Out of all the girl them you are the flyest

Baby shey u dey for me?
As I dey for you
Baby shey you dey for me?
As I dey for you

Joe, Joe Joeboy ‘pon dat!

The End!!!





Do you want to download all latest  Nigeria Music ? Click here >> Nigeria Music



To Download Your Favorite music Videos Click Here>> Music Video



Get all music Lyrics On 9Jaloud Music Lyrics


We the 9jaloud team want to hear from you all,  drop your comments below. (Registered Users Only