Rudeboy - [Lyrics] Rudeboy – Audio Money Rudebo14
Rudeboy Record Leader, #Rudeboy returns back with a new single titled, “Audio Money”.

On this record Rudeboy didn’t come to shake some table but to break them, it talks about the fake life people live on Instagram and social media.

We know you all are already feeling the Song, as such, we present you with the Lyrics so you can sing along anytime the song plays 🔊🔊🔊

Jam it and sing along 😄

Listen below:-


LYRICS
Oh no, na audio
Oh no (Rude )
Oh no, na audio
Oh no

[Verse 1]

Everybody rich for Instagram (listen)
Poor man no dey for Instagram (at all)
Dem call me like say na me start am (yeah)
Living fake life with cheap data
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

[Chorus]

Slow down slow down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
Calm down calm down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
E ma pariwo
Dem money na just audio ( Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio ( Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

[Verse 2]

You wey dey form giveaway
Your landlord dey chase u away
Your family den you don sideline
Owu dey blow you, You dey blow timeline
Ten billion on flossy
Too much moni con be nothing
So turn down d volume of your radio
The money wey we no see na audio
Account dey red perere
Your body Dey shack elele
Them dey there hail u
Owu dey dey slap you


[Chorus]

Slow down slow down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
Calm down calm down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
E ma pariwo
Dem money na just audio ( Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio ( Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

[Verse 3]

Who get ear make dem hear
The life dem dey show, no be here
No pick up stones wey nobody throw dem
And build dem mansion in the air
Slow down my brother, oh no
Calm down my sister
Cuz dem money na just audio
Account dey red perere
Your body dey shack elele
Dem dey der dey hail u
Owu dey dey slap you

[Chorus]

Slow down slow down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
Calm down calm down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
E ma pariwo
Dem money na just audio ( Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio ( Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

[Outro]

Oh no, na audio
Oh no
Oh no, na audio
Oh no

The End!!!




Do you want to download all latest  Nigeria Music ? Click here >> Nigeria Music



To Download Your Favorite music Videos Click Here>> Music Video



Get all music Lyrics On 9Jaloud Music Lyrics


We the 9jaloud team want to hear from you all,  drop your comments below. (Registered Users Only