Zlatan - [Lyrics] Zlatan x IVD – Bolanle Bolanl11
Rave of the moment, #Zlatan unlocks a brand new single dubbed, “Bolanle”, featuring Nigerian auto dealer IVD.
Due to the popular demand of the Lyrics, here we bring to you the Lyrics to the hit single.

In case you haven’t download the song yet, check it out below alongside with the Lyrics.



Listen & Download “Zlatan x IVD – Bolanle” below:-


LYRICS
[Intro]
Ibile
Phantom
Ayiii (Jo’mo)
Kapaichumarimarichupaco
Pepper dem (Omo wobe, omo wobe)
Pepper dem o (Handkerchief eh da)

Jo’mo Ibile

[Verse 1]
Bolanle getti boyfriend (boyfriend)
Wey dey misbehave (misbehave)
She getti boyfriend
Wey no like to spend o (Ayiii)
She getti boyfriend (boyfriend)
E too dey kaku (E too dey kaku)
She getti boyfriend
Omo Ijebu (Ayiii, Jo’mo)
She enter her DM
She see Omope
Omope folahan Bolanle
Bolanle sope o (o sope)
She enter her DM
O ro’mo better o
Bo sinu Chevrolet baby,
Abi o fe fi esee shaa oo

[Chorus]
Pepper dem
Bolanle dem o
(Pepper dem, Bolanle dem o)
Pepper dem
Bolanle dem o
(Pepper dem, Bolanle dem o)

Who no like better thing
Ayyyyyy ayy
Who no like better thing
Ahhh ah
Bolanle like better thing
Ayyyyiiii
She too like better thing

Who no like better thing (Pepper dem)
Ayyyyyy ayy
Who no like better thing
Ahhh ah
Bolanle like better thing
Ayyyyiiii
She too like better thing

Ibile

[Verse 2]
All the way from Epe to Lekki
Bolanle don turn person
Bolanle don turn person
Wey dey buy Hennessy sef for person
Bolanle ma ti gbera
Bolanle ti je jackpot
To gba ri Bolanle ni si
oloun oti change gbogbo caucus

[Chorus]
Pepper dem
Bolanle dem o
(Pepper dem, Bolanle dem o)
Pepper dem
Bolanle dem o
(Pepper dem, Bolanle dem o)

Who no like better thing
Ayyyyyy ayy
Who no like better thing
Ahhh ah
Bolanle like better thing
Ayyyyiiii
She too like better thing

Who no like better thing (Pepper dem)
Ayyyyyy ayy
Who no like better thing
Ahhh ah
Bolanle like better thing
Ayyyyiiii
She too like better thing
Ibile


The End!!!!




Do you want to download all latest  Nigeria Music ? Click here >> Nigeria Music



To Download Your Favorite music Videos Click Here>> Music Video



Get all music Lyrics On 9Jaloud Music Lyrics


We the 9jaloud team want to hear from you all,  drop your comments below. (Registered Users Only