Zlatan - [Lyrics] Zlatan – 'The Matter' Ft. Papisnoop Zlata113
Music Lyrics "Zlatan – 'The Matter' Ft. Papisnoop" and more Nigeria songs on 9jaloud online entertainment platform.
Zanku Records present the highly awaited single called "The Matter" performed by #Zlatan Ibile featuring #PapiSnoop.
Due to tons of messages requesting for the Lyrics, here we bring to you the Lyrics to the new tune.

In case you haven’t download the Song yet, check it out below alongside with the #Lyrics.



Listen & Download below.





LYRICS
[Poco Lee (& Zlatan)]
It’s Mansa Jabulani
Haha Wahala!
(Ibile) Court!!
All Cases has being adjourned till next week (AAstala)
Dey don thief judge phone oh (Astala, Astala, Ayyiiii)

[Zlatan]
Shey you don hear the matter?
Abi you no get data
They say pikin wey i born resemble Naira Marley
We dey on top the matter

As we dey on top the matter
Na hin we hear another matter
They say two papa post one pikin for children’s day
We dey solve the matter (Ah happy children’s day)

Say this one na big palava
Ah But we go solve the matter
Because wey don resolve the matter wey pass this kind matter
We go solve the matter

Burna and David dey fight
KRF make you solve the matter
Dem say dem see condom for isolation center
NCDC solve the matter (ah Abba Kyari)

Igbo dey cure corona
Rahman Jago dey on top the matter
Wetin Brother Jude do Cynthia Morgan?
Call me jor make we solve the matter

Dem say Mercy dey para,
Say her fans dem no dey support her (Eyan BigBrother)
Curfew meet Bobrisky for outside yesterday
Na one judge wan judge the two matter

Ah Wo! see me see wahala
Na who go solve the matter
Too much Kasala
Lawyer Kunle go solve the matter

See me see wahala
I order Shawarma, i see akara
Too much Palava Aunty Yemisi come and solve the matter

[Papisnoop]
Haa! Olosho fe wa wahala
Mo do, O cum O gbe raba
Shey mo jo Obi Cubanna
Abi mo jo Jowizaza
Yepaa
Wo! E ye ma copy cat
Eyin omo ase e ye wa wahala
Haa, na only Zanku be the president wey get mind to change producer
Yepaa

Aunty fe ji Airpod (Matter)
Tenant do omo Landlord (Matter)
Police dog ge omo solider je (Matter)
Pastor ti yin ni O kin mo Aje (Matter)
Uber driver n lo learner (Matter)
Street fighter la n so no be Wale Turner (Matter)
Oushe ton ni ko fiyin wire (Matter)
Iyawo fi fo aso O sa sori wire (Matter)
Oh sniiiff

[Zlatan]
See me see wahala
Na who go solve the matter
Too much Kasala
Lawyer Kunle go solve the matter (Lawyer Kunle daa)

See me see wahala
I order Shawarma see akara
Too much Palava Aunty Yemisi come and solve the matter

You get bitcoin matter Patricia go solve the matter
*** na my padi, hinself sabi about the matter

Ibile! Who go solve the matter?
Their papa, their mama
Kerewa, Kerejo
(Ah Matter)
Kereji, kerewa
(Ah, ah Matter)
Their papa, their mama

The End!!!



Do you want to download all latest  Nigeria Music ? Click here >> Nigeria Music

To Download Your Favorite music Videos Click Here>> Music Video

Get all music Lyrics On 9Jaloud Music Lyrics

Get all Celebrities Gossip Here 👉👉 Celebrities Gossip
We the 9jaloud team want to hear from you all,  drop your comments below. (Registered Users Only