Erigga - [Music] Erigga – Quarantine Cruise | Mp3 Erigga27
#Erigga dishes out new record dubbed, “Quarantine Cruise”.
Highly gifted Nigerian rapper, Erigga has released a brand new single and it is titled “Quarantine Cruise”.

“Quarantine Cruise” serves as Erigga‘s first official single for the year, it comes after he dished out the official music video of his buzzing record dubbed “Next Track” featuring talented singer, Oga Network.
#Music

Listen below:-




LYRICS
[Intro]
Concerning COVID one 19, Ehhen
I’m highly disappointed of Nigerian Government, Ehhen
Because the Nigerian Government we are highly disappointed in them, Ehhen
We are highly disappointed in them, Ehhen
Due to somethings that are…., Ehhen
People should die in coro virus, Ehhen
It’s more better to die in coro-virus, Ehhen
it’s more better than to people to die in hunger oh, Ehhen
Hunger kills more than coro-virus, Ehhen


[Verse 1 – Erigga]
Omo ah, taya to sit down house
Fuck you COVID
if no be you ah for dey Turkey now dey blow weed
Dubai Trips, Lamboghini just dey blow sleep
Ah need refund, papa how much i take sow seed
Wetin dey sup, why we church no fit pump through
We know say Jesus died for us but what about you
He feed five thousand with bread, even add fish too
We nor too plenty give us money, rice and beans too
Ah see my screen say sister yesterday dey twerk wise
20K for ten people, this one ah see am live
some boys dey twerk too, no respect for john thomas
2020 see weytin you don dey turn us
friendship dey para for one side, end up on oh
office dey burn too, many youths nah porn oh
oluwi china see wetin you don born oh
give me the president number, i just wan ask am say

[Chorus]
Wetin dey sup, bubu
Wetin dey play, bubu
Nothing to chop, bubu
No give-away, bubu
People dey cry, bubu
Money dey fly, bubu
We know say COVID dey kill but hunger dey die, bubu
We need money, bubu
Condition bad, bubu
This lockdown strong, everywhere hard, bubu
We know say you love us, bubu
show us the love, bubu
We know say COVID dey kill but hunger dey die, bubu

[Verse 2 – Erigga]
Omo e don burst oh, where the giveaway dey
many artists no go talk true the way e dey
your government dey beg for Twitter, my brother who you
No mind Erigga, nah cruise e wan dey poo you
Ah no fit bring …..
but boys know girls take puff for wudu road
the relief package wan be like Photoshop
nah only net we dey see am, people no follow chop?
artistes dey fight themselves for Twitter, some dey form savage
audio donation everywhere say give away package Efetunes.com
1million boys dey take everywhere, lagos how manage,
nah over-do wan kill themselves so make lag boys arrange
COVID-19 opportunity to do Nineteen
Even the stay at for Fourteen days don pass nineteen
the hunger touch everybody, both who dey do nineteen
God punish anybody wey wan take am do nineteen

[Chorus]
Wetin dey sup, bubu
Wetin dey play, bubu
Nothing to chop, bubu
No give-away, bubu
People dey cry, bubu
Money dey fly, bubu
We know say COVID dey kill but hunger dey die, bubu
We need money, bubu
Condition bad, bubu
This lockdown strong, everywhere hard, bubu
We know say you love us, bubu
show us the love, bubu
We know say COVID dey kill but hunger dey die, bubu

The End!!!


Do you want to download all latest  Nigeria Music ? Click here >> Nigeria Music

To Download Your Favorite music Videos Click Here>> Music Video

Get all music Lyrics On 9Jaloud Music Lyrics
We the 9jaloud team want to hear from you all,  drop your comments below. (Registered Users Only



ALSO SEE👇👇
https://www.9jaloud.com/t9233-music-wale-turner-ft-olamide-bosi-mp3#10286

https://www.9jaloud.com/t8818-music-olamide-seven-everyday-mp3#9871

https://www.9jaloud.com/t8626-music-olamide-choko-milo-mp3#9679

https://www.9jaloud.com/t8140-music-akon-ft-olamide-scammers-mp3#9192

https://www.9jaloud.com/t6390-music-phyno-blessings-ft-don-jazzy-x-olamide#7406

https://www.9jaloud.com/t10628-music-olamide-prophesy-mp3#11686

https://www.9jaloud.com/t10627-music-olamide-mojo-ft-jayboi-mp3#11685

https://www.9jaloud.com/t10626-music-olamide-demons-ft-jackmillz-mp3#11684

https://www.9jaloud.com/t10625-music-olamide-dance-with-the-devil-ft-sosa-e-x-jackmillz-mp3#11683

https://www.9jaloud.com/t10619-music-olamide-billion-talk-ft-milly-mp3#11677

https://www.9jaloud.com/t10618-music-olamide-warlords-ft-snow-x-phyno-x-cheque-x-rhatti-mp3#11676




RELATED POSTS:👇👇
https://www.9jaloud.com/t9347-music-rema-rich-girls-like-me-freestyle-mp3#10401
https://www.9jaloud.com/t8032-music-rema-rampage-freestyle-mp3#9084
https://www.9jaloud.com/t7369-music-rema-bad-commando#8387

https://www.9jaloud.com/t11196-mixtape-dj-op-dot-quarantine-geng-mix-mp3#12256

https://www.9jaloud.com/t11131-mixtape-dj-daley-afrobeats-dynasty-vol-3-mp3#12191

https://www.9jaloud.com/t10320-mixtape-dj-tiny-edegbe-dance-vision-2020-mix-mp3#11374

https://www.9jaloud.com/t10170-mixtape-dj-baddo-best-of-naira-marley-mp3#11224

https://www.9jaloud.com/t10171-mixtape-dj-maff-new-year-mixtape-mp3#11225